Текст песни Jayslyke - Play Girls

  • Исполнитель: Jayslyke
  • Название песни: Play Girls
  • Дата добавления: 13.05.2024 | 09:14:22
  • Просмотров: 6
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Jaja
Jayslyke no dy slack o
She say I get hair
And I wan buy plenty hair
Make I look like teddy bear
I can’t come and kill myself
I go make am this year
She say love na next year
She say buy me G strings
Later I go gist you
Follow follow
Aunty Janet, follow follow
Any man wey come around you
You don start ojoro ojoro oh
Follow follow
Aunty Janet, follow follow
Any man wey come around you
You don start ojoro ojoro oh
If you get the money
she don start to dey love you
She don start to dey cuddle
Every night na she go dey beg you ah
Make I yarn you,
Your girl sef dem de run am
2seconds she don off am
No be joke man, me I know am
I go make am this year
She say love na next year
She say buy me G strings
Later I go gist you
follow follow
Aunty Janet, follow follow
Any man wey come around you
You don start ojoro ojoro oh
Girl I wanna enter
She don de para
I don de see am
I no de like am
Buh another man come
you don de ride am
You don de praise am
Like say u love am
Ahhh Wetin na wetin
You wan kill person wetin
Extol Prince on the mix

Перевод песни

Джаджа
Jayslyke no dy slack o
Она говорит, что я получаю волосы
И я буду покупать много волос
Сделай я выгляжу как плюшевый мишка
Я не могу прийти и убить себя
Я собираюсь сделать в этом году
Она говорит, любовь на в следующем году
Она говорит, купи мне г -строки
Позже я становлюсь вам
Следуйте
Тетя Джанет, следуй за
Любой мужчина Вей приходит вокруг тебя
Ты начнешь Оджоро Оджоро, о,
Следуйте
Тетя Джанет, следуй за
Любой мужчина Вей приходит вокруг тебя
Ты начнешь Оджоро Оджоро, о,
Если вы получите деньги
она начинает любить тебя
Она начинает обниматься
Каждую ночь, она умоляет тебя, ах
Сделай я пряжу,
Ваша девушка Sef Dem De Run Am
2 секунды она отдает
Нет, будь шутка, я знаю, я знаю
Я собираюсь сделать в этом году
Она говорит, любовь на в следующем году
Она говорит, купи мне г -строки
Позже я становлюсь вам
Следуйте
Тетя Джанет, следуй за
Любой мужчина Вей приходит вокруг тебя
Ты начнешь Оджоро Оджоро, о,
Девушка, я хочу войти
Она Дон де Пара
Я не вижу
Я не похож
Бух, еще один человек приходит
Вы не Ride Am
Ты не хваляешь
Как скажи, ты любишь
Ааа -влага
Ты убейшь человека, умудренного
Превозносить принца на миксе

Все тексты Jayslyke >>>