Текст песни Bimbi Philips - OYO

  • Исполнитель: Bimbi Philips
  • Название песни: OYO
  • Дата добавления: 27.06.2023 | 02:05:02
  • Просмотров: 50
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

OYO
OYO
OYO
OYO
OYO
Its Bimbi o
OYO
OYO
OYO
OYO
OYO
godfada
Pruuuuueeee
Bobo you like to show yourself
I dey laugh cos you just dey deceive yourself
You no know say
Gone are the days wey girls go follow you cos you fine
If you no get money na you gangan be the monkey wey no fine
Because
My baby gats make hair
My mama must do nails o
My aunty no want bend down select
She wan rock designers o
So wake up from your slumber
Get that money
So that you can treat your baby
Spoil your mama
Swagger your anty
So that you can flex your shimma
Spoil your mama
Swagger your sister
Tell me

What is fine boy without money for pocket
OYO for you mehn
No be by fine boy if you no get money for pocket
OYO for you mehn
OYO
OYO
OYO for you o
OYO for you mehn
OYO
OYO
Na OYO for you o
OYO for you mehn

E no suppose be issue to place your girl on salary o
E no go bad if you buy am gift and give her trips on a daily o
Na wetin we suppose dey do as guys
Omo no dey think am twice
Na money dey make love dey sweet like spice
Wayo Wayo
My baby gats make hair
My mama must do nails o
My aunty no want bend down select
She wan rock designers o
So wake up from your slumber
Get that money
So that you can treat your baby
Spoil your mama
Swagger your anty
So that you can flex your shimma
Spoil your mama
Swagger your sister
Tell me

What is fine boy without money for pocket
OYO for you mehn
No be by fine boy if you no get money for pocket
OYO for you mehn
OYO
OYO
OYO for you o
OYO for you mehn
Eye malele eye malele eye
OYO
OYO
Eye malele eye malele eye
OYO
OYO
Eye malele eye malele eye
OYO
OYO
Pruuuuueeee

Перевод песни

Ойо
Ойо
Ойо
Ойо
Ойо
Его бимби о
Ойо
Ойо
Ойо
Ойо
Ойо
Годфада
Pruuuuueeee
Бобо, ты любишь показать себя
Я смеюсь, потому что ты просто обманываешь себя
Ты не знаешь, скажи
Прошли те дни, когда Вей Девушки идут, следуя за тобой, потому что ты в порядке
Если ты не получишь деньги, ты, Ганган, будь то обезьяна, не в порядке
Потому что
Мои детские газы делают волосы
Моя мама должна делать ногти О
Моя тетя нет хочу изгибаться
Она бросала рок -дизайнеры o
Так что просыпайтесь от своего сна
Получите эти деньги
Чтобы вы могли относиться к своему ребенку
Испортить маму
Swagger Your Anty
Чтобы вы могли сгибать свою шимму
Испортить маму
Сваггер твоя сестра
Скажи мне

Что хорошего мальчика без денег для кармана
Ойо для тебя, Мен
Нет, будь от хорошего мальчика, если ты не получишь деньги на карман
Ойо для тебя, Мен
Ойо
Ойо
Ойо для тебя
Ойо для тебя, Мен
Ойо
Ойо
На oyo для тебя
Ойо для тебя, Мен

E Нет, предположим, что вы должны поместить свою девушку на зарплату o
E no go bead, если вы купите подарок Am и отправляете ей поездки на ежедневные o
На Ветин, мы предполагаем
Омо, не думай, я дважды
N money dey занимается любовью Dey sweet like spice
Уэйо Вэй
Мои детские газы делают волосы
Моя мама должна делать ногти О
Моя тетя нет хочу изгибаться
Она бросала рок -дизайнеры o
Так что просыпайтесь от своего сна
Получите эти деньги
Чтобы вы могли относиться к своему ребенку
Испортить маму
Swagger Your Anty
Чтобы вы могли сгибать свою шимму
Испортить маму
Сваггер твоя сестра
Скажи мне

Что хорошего мальчика без денег для кармана
Ойо для тебя, Мен
Нет, будь от хорошего мальчика, если ты не получишь деньги на карман
Ойо для тебя, Мен
Ойо
Ойо
Ойо для тебя
Ойо для тебя, Мен
Глаз Малеле Глаз Малеле глаз
Ойо
Ойо
Глаз Малеле Глаз Малеле глаз
Ойо
Ойо
Глаз Малеле Глаз Малеле глаз
Ойо
Ойо
Pruuuuueeee

Все тексты Bimbi Philips >>>