Текст песни
Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet
For the places wey we dey go
Dem like to jolly
Like to talk shit
And do the things dem dey talk
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Me and my guys
Our party no dey end
Conversation till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us
Say dem like the way we dey roll
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara
Me and the people
Our hard work been no dey pay
The world dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord
Перевод песни
Я и мои ребята
Наша вечеринка не закончится
Мисс Уайт Дей для дома
Она останется с нами до рассвета
Мы говорим то, что говорим, мы работаем
Мы платим за то, что хотим
Все мечты вчерашнего дня
Дем сбудется завтра
Все, с кем мы встречаемся
Для мест, куда мы идем
Им нравится веселиться
Люблю говорить дерьмо
И делай то, о чем говорят
У нас нет времени суетиться
Вахала, дей, мы идем решать
Жизнь слишком коротка, чтобы слишком сильно беспокоиться
И жди прихода Бога
Рара рира аре рара рира
Рара рира аре рара рира
Бам-бам-бубам-бам-бэй
Рара рира
Бам-бам-бубум-бам-бэй
Рара рира
Рара рира аре рара рира
Рара рира аре рара рира
Бам-бам-бубам-бам-бэй
Рара рира
Бам-бам-бубум-бам-бэй
Рара рира
Я и мои ребята
Наша вечеринка не закончится
Разговор до рассвета
Шайо за чашечки
Мы много говорим, мы работаем
Нам нравятся вещи, которые выглядят шикарно
Все мечты вчерашнего дня
Должно сбыться завтра
Каждый раз, когда мы хотим в город
Мы делаем людей счастливыми
Дем-дей говорят с нами, они идут к нам
Скажи им, как мы катаемся
У нас нет времени суетиться
Вахала, дей, мы идем решать
Жизнь слишком коротка, чтобы слишком сильно беспокоиться
И жди прихода Бога
Рара рира аре рара рира
Рара рира аре рара рира
Бам-бам-бубам-бам-бэй
Рара рира
Бам-бам-бубум-бам-бэй
Рара рира
Бам-бам-бубам-бам-бэй
Рара рира
Рара рира аре рара рира
Бам-бам-бубам-бам-бэй
Рара рира
Бам-бам-бубум-бам-бэй
Рара
Я и люди
Наша тяжелая работа не окупилась
Мир перевернулся
Мы постоянно в бегах
Все приходят
Дем они приносят цепи и наручники
Темнокожие люди бегут, бегут
Некоторые ждут помощи от Господа
Смотрите также: