Текст песни
Whine me oh no no
Make me don kolo
Tensed from head to toe
Maka her back na collabo
See as e dey roll as if we dey alone
And three o te te go brother
Na so the thing dey go
Omo wetin I come dey see wetin my eye dey see
Ma bebe down with another man giving the boy nonstop
See which kind wahala
I tire for your matter
Which kind cruise we Dey gather
Na so my baby don jonze me with her twisty body bending
(See)
Comot der comot der see no vex see no vex
This your bae get a bae as you Dey sample da figure eight
(Eh)
Comot der comot der see no vex see no vex
This your bae get a bae as you Dey sample da figure eight
(A babygirl)
O mami big aunty, I like your backasi
Forgive me
I go by Armani or Denzel
Samankwe sweet ife
Ma bebe ma girlfriend Abebe is this the end or shey we dey here
Denzel na confirm gee
Omo wetin concern them uh uh
Omo wetin I come dey see wetin my eye dey see
Ma bebe down with another man giving the boy nonstop
See which kind wahala
I tire for your matter
Which kind cruise we Dey gather
Na so my baby don jonze me with her twisty body bending
(See)
Comot der comot der see no vex see no vex
This your bae get a bae as you Dey sample da figure eight
(Eh)
Comot der comot der see no vex see no vex
This your bae get a bae as you Dey sample da figure eight
And when I hit you girl e go'n be
(Go'n be)
And I'm the bad boy you wouldn't wanna meet
(Wanna meet)
I don't know what you think you did see
(Did see)
It wasn't me no it wasn't me
Can you twist it can you bend it
(Bend it)
I like you ay ma jiggy jiggy bae
(Jiggy bae)
What do you mean by don't be stingy
This kind thing nawa
Перевод песни
Поплачь мне, о нет, нет.
Заставь меня дон коло
Напряжён с головы до ног
Мака возвращается к сотрудничеству
Смотри, как они катятся, как будто мы одни
И три о-те-те, брат
Нет, так в чем дело?
Омо, я пришел, они увидели, мои глаза увидели
Ма, детка, с другим мужчиной, дающим мальчику без перерыва
Посмотрите, какая вахала
Я устал от твоего дела
Какой круиз мы собираем?
На, так что моя малышка не дразнит меня своим извилистым телом, изгибающимся
(См.)
Comot der comot der не вижу досады, не вижу досады
Это твоя малышка, получишь малышку, когда ты попробуешь цифру восемь.
(Эх)
Comot der comot der не вижу досады, не вижу досады
Это твоя малышка, получишь малышку, когда ты попробуешь цифру восемь.
(Девочка)
О, мами, большая тетушка, мне нравится твоя спина
Прости меня
Я выбираю Армани или Дензел
Саманкве, сладкая жизнь
Ма, бебе, моя подруга Абебе, это конец или эй, мы здесь?
Дензел, подтверди, ну и дела
Омо, мы беспокоимся о них, ох, ох
Омо, я пришел, они увидели, мои глаза увидели
Ма, детка, с другим мужчиной, дающим мальчику без перерыва
Посмотрите, какая вахала
Я устал от твоего дела
Какой круиз мы собираем?
На, так что моя малышка не дразнит меня своим извилистым телом, изгибающимся
(См.)
Comot der comot der не вижу досады, не вижу досады
Это твоя малышка, получишь малышку, когда ты попробуешь цифру восемь.
(Эх)
Comot der comot der не вижу досады, не вижу досады
Это твоя малышка, получишь малышку, когда ты попробуешь цифру восемь.
И когда я ударю тебя, девочка, я пойду
(Иди)
И я плохой мальчик, с которым ты бы не хотел встретиться
(Хочу встретиться)
Я не знаю, что, по-твоему, ты видел
(видел)
Это был не я, нет, это был не я
Можешь ли ты его повернуть, можешь ли ты согнуть его?
(Согни это)
Ты мне нравишься, моя Джигги, Джигги, детка.
(Джигги Бэй)
Что ты имеешь в виду под словами не скупиться?
Такая добрая вещь, нава