Текст песни Efya - Falou

  • Исполнитель: Efya
  • Название песни: Falou
  • Дата добавления: 25.09.2019 | 01:06:03
  • Просмотров: 198
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
do you see how we quick come again
i dey feel like a duncana mighty


Uju uju
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
to marry you


Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime when i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kololo kolo
na you
na you you you you
na you
chai


Ihe o nwata nwanyi
i swear you too fine e
anytime we dey for the club dey wine
all the guest they go want to die e
nwa mara mma di ka honey
if na lie make you ask ifeanyi
so many chics dem a come dey love me
but na only you who can be my wifey
eh
i dey pray i dey cast and bind-ey
anything wey go make us fight-ey
i no go lie it’s a made up mind-ey
you be the best quality of wifey
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
eh
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kolo dikololo
na you
na you you you you
na you
biko obianuju
Obianuju uju bi ko
na you be my only thing
na you, na you, na you
e wo e wo
obianuju uju biko
na you, na you na, you na you
e wo e wo
I no tell you say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
some see the way i dey love you
some of them dey talk say na juju
some people dey call me mumu
some of them dey call me oluku
it doesn’t matter wetin them do
my baby ma nu ji owu
uju ma sori
Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
o lo o lo
i want to show them say na you
you’re my baby
you’re my baby eh
baby you you you
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime when i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kololo kolo
na you
na you you you you
na you
baby, make dem no think am oh
Obianuju uju bi ko
na you, na you, na you
e wo e wo
obianuju uju biko
na you, na you na, you na you
e wo e wo
Dem know say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
nwa baby
you be (baby, honey)
nwa baby
only
Dem know say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
nwa baby nwa baby
on a on a on a
mighty love
o lo o lo
You u u
uju u
baby, obu duncana mighty love
Your 17 18 19 eh
baby, i say
your 17 18 19 n’egbu egbu eh

Перевод песни

Аса нва, аса нва, аса нва детка
Вы видите, как мы быстро приходим снова
я чувствую, что могучий Дункана

 
Ую ую
Obianuju
лову ги ди ква эгву
когда я думаю о том, что ты делаешь
что-нибудь, скажи мне выйти за тебя замуж
жениться на тебе

 
Obianuju
лову ги ди ква эгву
когда я думаю о том, что ты делаешь
что-нибудь, скажи мне выйти за тебя замуж
Потому что все
на тебя
все, что я делаю
на тебя
в любое время, когда я хочу наслаждаться
на тебя
в любое время я хочу смеяться
на тебя
когда я хочу шокото
на тебя
когда я иду Сокото
на тебя
оди кололо коло
на тебя
на тебя ты ты ты ты
на тебя
Chai

 
Ihe o nwata nwanyi
я клянусь тебе слишком хорошо е
каждый раз, когда мы рассчитываем на клуб Dey Wine
все гость они идут хотят умереть е
нва мра мма ди ка мед
если на ложь заставляешь тебя спрашивать
так много шикарных дем дем давай люби меня
но только ты, кто может быть моей женой
а
я действительно молюсь
все, что угодно, иди заставь нас бороться
я не пойду врать, это выдумка
ты будешь лучшим женой
Потому что все
на тебя
все, что я делаю
на тебя
в любое время я хочу наслаждаться
на тебя
в любое время я хочу смеяться
на тебя
а
когда я хочу шокото
на тебя
когда я иду Сокото
на тебя
Оди Коло Дикололо
на тебя
на тебя ты ты ты ты
на тебя
бико обианую
Обианую ую би ко
на ты будь моей единственной вещью
на тебя, на тебя, на тебя
горе, горе
Обианую ую бико
на тебя, на ты на, ты на тебя
горе, горе
Я не говорю вам, что вы будете
аса нва, аса нва, аса нва детка
некоторые видят, как я тебя люблю
некоторые из них говорят на джуджу
некоторые люди называют меня Муму
некоторые из них зовут меня Олуку
это не имеет значения, если они делают
мой ребенок ма ню дзи ову
уджу ма сори
Аса нва, аса нва, аса нва детка
ооо ооо
я хочу показать им, сказать на тебя
ты моя детка
ты мой ребенок, а
детка ты ты ты
Obianuju
лову ги ди ква эгву
когда я думаю о том, что ты делаешь
что-нибудь, скажи мне выйти за тебя замуж
Obianuju
лову ги ди ква эгву
когда я думаю о том, что ты делаешь
что-нибудь, скажи мне выйти за тебя замуж
Потому что все
на тебя
все, что я делаю
на тебя
в любое время, когда я хочу наслаждаться
на тебя
в любое время я хочу смеяться
на тебя
когда я хочу шокото
на тебя
когда я иду Сокото
на тебя
оди кололо коло
на тебя
на тебя ты ты ты ты
на тебя
детка, сделай дем не думай я о
Обианую ую би ко
на тебя, на тебя, на тебя
горе, горе
Обианую ую бико
на тебя, на ты на, ты на тебя
горе, горе
Дем знает, что ты будешь
аса нва, аса нва, аса нва детка
нва детка
ты будешь (детка, дорогая)
нва детка
только
Дем знает, что ты будешь
аса нва, аса нва, аса нва детка
нва детка нва детка
на на на на
могучая любовь
ооо ооо
Ты ты
юу ты
детка, обу дункана могучая любовь
Ваш 17 18 19 ах
детка, я говорю
ваш 17 18 19 n’egbu egbu eh

Официальное видео

Все тексты Efya >>>