Текст песни
Gallee Quan
Who dey check am Them no fit see me
Me dey lockdown,Man no dey sleep o
Steady on my grind The no fit catch me
I look fly I too fast like Usain Bolt
I look fly The no fit catch me….I'm too slick
Look me well Am not looking bad
I too nice Very sharp man am too fine
Drinkin' Hennessy, I don high
my dealer gimme one tai
I spark fire me I don kolo Area fada omor logo
big money moves man I get style
Fine Fine girls inside my motor
Who dey check am Them no fit see me
Me dey lockdown,Man no dey sleep o
Steady on my grind They no fit catch me
I look fly I too fast like Usain Bolt
I look fly no come need my money urgently
As you see me so i dey lived life on my terms o
Comot ya eye for my life
Alaye Shay You never tire to dey run mouth
I get am before no be treasure
Talk less and listen up
Them no dey force person to know person
If you get the money you go know person
Wahala dey them no dey tell person
Them no fit see me
Me dey lockdown,Man no dey sleep o
Steady on my grind The no fit catch me
I look fly I too fast like Usain Bolt
dah who be this people
Wey dey run mada mada For my corner
I dey pour the money them dey halla my name
I be Naija boy wey dey tear ground Everyday new style new swag big wave oku of hype
shutdown the whole down town
Who dey check am Them no fit see me
Me dey lockdown,Man no dey sleep o
Steady on my grind The no fit catch me
I look fly I too fast like Usain Bolt
Перевод песни
Галли Цюань
Кого они проверяют? Они не подходят, увидимся со мной.
Меня заперли, чувак, они не спят.
Устойчиво на своем пути, не подходит, поймай меня.
Я выгляжу летающим, я слишком быстр, как Усэйн Болт.
Я выгляжу летающим. Не подходит, поймай меня… Я слишком ловкий.
Смотри на меня хорошо, я не плохо выгляжу
Я слишком хороший, очень сообразительный, чувак, я слишком хорош.
Пью Хеннесси, я под кайфом.
мой дилер, дай мне один тай
Я зажигаю огонь, я надеваю коло Area fada omor logo
Большие деньги движут чувак, у меня есть стиль
Прекрасные прекрасные девчонки в моем моторе.
Кого они проверяют? Они не подходят, увидимся со мной.
Меня заперли, чувак, они не спят.
Устойчиво на моем пути, они не могут меня поймать.
Я выгляжу летающим, я слишком быстр, как Усэйн Болт.
Я выгляжу летающим, нет, срочно нужны мои деньги
Как вы меня видите, я прожил жизнь на своих условиях.
Комот, ты смотришь на мою жизнь
Алай Шей, ты никогда не устаешь говорить
Я получаю утра, прежде чем не буду сокровищем
Меньше говори и слушай
Они не заставляют человека знать человека
Если ты получишь деньги, ты узнаешь человека
Вахала, дей, нет, скажи человеку
Они не подходят, увидимся со мной
Меня заперли, чувак, они не спят.
Устойчиво на своем пути, не подходит, поймай меня.
Я выгляжу летающим, я слишком быстр, как Усэйн Болт.
да, кто эти люди
Вей, они бегут, мада, мада, в мой угол.
Я выливаю деньги, они приветствуют мое имя
Я буду Naija Boy, Wey Dey Tear Ground Каждый день новый стиль новая добыча большая волна оку хайпа
отключить весь центр города
Кого они проверяют? Они не подходят, увидимся со мной.
Меня заперли, чувак, они не спят.
Устойчиво на своем пути, не подходит, поймай меня.
Я выгляжу летающим, я слишком быстр, как Усэйн Болт.