Текст песни
CRACCK
when i look back on wetin der rub for my face
owu for don blow me go if nor be grace
i nor fit stop now till I see heaven gate
cause na GOD get power na muscle people dey raise
i nor dey come if the outcome nor be income
cause when money nor dey amaka nor dey gree come
kate wey still come go dey say quick cum
even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls (then)
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is being laid and reverse It sounds legal
na boys dey go broke na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)
only one person nai e take to believe you can
tell yourself you the man cause truly no body dey make life when he just fold hand
you gat move since the life at time na who know man
when sand don too much for food blind man go see am
whoever nor dey reason you now alaye leave am
no night wey too long wey day nor go break am
na one day just one day man must make am
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is being laid and reverse It sounds legal
na boys dey go broke na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
CRACCK
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)
Перевод песни
КРЕКК
когда я вспоминаю, как мы натерли мое лицо
ой, не отсоси мне, если не будет благодати
я не в состоянии остановиться, пока не увижу райские врата
Потому что БОГ получает силу и мускулистые люди, которых они воспитывают
я бы не пришел, если бы результат не был доходом
Потому что, когда приходят деньги, ни дей амака, ни дей гри
Кейт, мы все еще приходим, говорят, быстро кончи
даже парни, которые сейчас называют меня кровью, и они не звонят (тогда)
видел много разных лиц
видел много людей
немногие люди, которые заставляют тебя стоять
и многие делают тебя калекой
выкапывать зерна из земли не просто
проклятие накладывается и снимается. Звучит законно.
мальчики разоряются, а мужчины приходят в норму
никогда не теряй концентрацию даже на танцевальном треке
когда я сейчас считаю свои благословения, я не считаю деньги
это слишком долго, не могу знать, украдешь ли ты у меня
Мотири Мо ти фе ра
Моя личность ничуть не обесценивается.
Мотири Мо ти фе ра
Когда я прыгаю в этот ритм
Джа, сделай ветчину проще, а!
Мотири Мо ти фе ра
Заставь меня получить болезнь успеха
Кпам, кпам, смотри, а!
Мотири Мо ти фе ра
Налей мне Хеннесси, Хеннесси
Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Хеннесси)
Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Хеннесси)
Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Прояви милосердие)
только один человек может поверить, что ты можешь
скажи себе, что ты мужчина, потому что на самом деле никто не делает жизнь, когда он просто складывает руки
ты должен двигаться с тех пор, как жизнь во времени, кто знает, чувак
Когда песок наберет слишком много еды, слепой пойдет посмотреть
кто бы ни думал, что ты сейчас уйдешь, я
Нет ночи, слишком долго, ни дня, ни перерыва.
нет, однажды, только один день, человек должен сделать это