Текст песни
A lonely road with God
And my mama prayers
No relent cus I believe the plans
Hustle everyday
To finance the house
If I get am clear
Them go believe the hands
Ask for Warri dem go tell you say that
We no dey carry last
We no fit fade out
I couldn’t give them the whole wide world
But if dem give me chance
I go provide one
Wish I could see the end from the beginning
It’s painful when reality is setting in
I stand firm
No go let this thing dey threaten me
I get faith never see
But I’m believing
Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call shey you pick am
As Victor Ad call
No ignore am
Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh
Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh
I be young boy with no pedigree
I no finish school
So no get degree
But I no turn out
Wetin dem been think
Only God know this my destiny
I had to choose the life
Wey I go live
If I no do what I love
Then I dey sin
I didn’t choose this music
Music chose me
So I do it till the day
That I d.i.e
Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call
shey you pick up
I get bread Give me butter
You see the peer pressure
Don make me dey tire
I don roll my wheel tire
Shey you fit help me to drive am
Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh
Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh
Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh
Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh
Перевод песни
Одинокая дорога с Богом
И мои мамины молитвы
Нет смягчения, потому что я верю планам
Суета каждый день
Чтобы финансировать дом
Если я получу ясность
Они верят своим рукам
Попроси Варри, иди, скажи, что скажешь.
Мы не несем последних
Мы не подходим, исчезаем
Я не мог дать им весь мир
Но если они дадут мне шанс
я пойду и принесу один
Хотел бы я увидеть конец с самого начала
Больно, когда реальность наступает
Я твердо стою
Нет, пусть эта штука мне угрожает.
Я верю, никогда не увижу
Но я верю
Баба ответь мне
Баба ответь на мою молитву
Адекунле, позвони, эй, выбери, я
Как звонит Виктор Ад
Нет игнор, я
Коробо Коробо Коробо Коробо
Огонор мор кири мо теме дау
Фиа фиа тема коромор бо
Ох ох
Коробо Коробо Коробо
коро мор бо о
Огонор мор кири мор теме дау
Фиа фиа тема коромор Бо э
Я молодой мальчик без родословной
Я не заканчиваю школу
Так что не получить степень
Но я не оказываюсь
Что мы думали
Только Бог знает, это моя судьба
Мне пришлось выбрать жизнь
Вей, я выхожу в прямой эфир
Если я не буду делать то, что люблю
Тогда я грешу
Я не выбирал эту музыку
Музыка выбрала меня
Так что я делаю это до дня
Что я умру
Баба ответь мне
Баба ответь на мою молитву
Адекунле звонок
эй, возьми трубку
Я получаю хлеб, дай мне масло
Вы видите давление со стороны сверстников
Не заставляй меня утомляться
Я не катаю колесо
Эй, ты подходишь, помоги мне водить машину.
Коробо Коробо Коробо Коробо
Огонор мор кири мо теме дау
Фиа фиа тема коромор бо
Ох ох
Коробо Коробо Коробо
коро мор бо о
Огонор мор кири мор теме дау
Фиа фиа тема коромор Бо э
Коробо Коробо Коробо Коробо
Огонор мор кири мо теме дау
Фиа фиа тема коромор бо
Ох ох
Коробо Коробо Коробо
коро мор бо о
Огонор мор кири мор теме дау
Фиа фиа тема коромор Бо э