Текст песни
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Ta ta ta ta ta ta ta
Hit Boi Idahams bad guys in the building
Ah ah ah ah
E yeah e see
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much them go say u be gay o anh ai
And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea
If you get to much dem go say u do jazz o
But you say talk is cheap
you know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay bill my bills
But you say talk is cheap o
You know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay bill my bills o ai ai
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Uwo uwuo o o
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire iye iye bad guys in the building
O make I know wetin concern you for inside
Why your own you no dey mind
Why your friends gather dey dey talk about somebody child
And small time you go find what you talk say you dey find
Sho’ mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi u see your life
Don’t say my name unless say all na facts enh dont talk
And no dey call me there’s nothing to talk about
I told you what I charge
When you go sort am out
If we go talk for phone na to tell me you drop alert
Why you no dey satisfy when it’s not your life
Oga can you be more Christian than Jesus Christ I wonder o
If you no gossip person matter will you die
Abi iwo o ri b’awa Shey n shine nibi bayi you know why
I drink water and mind my business o
That be my skincare routine o
Here comes the man on fire
Yea yea yea yea yea yea
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire iye iye say
Na so this life dey be
When you dey hustle dem no dey see
Na when u won flex dem go dey see
Dem go dey start to dey jealousy
Na so dem change am for my paddi
Because e getting too much money
But na them talk say youth lazy
And their children dey oversea anhyi
When you dey cruse that your ride o
Dem go stop you for road o say o
Anything for the boys anything for the boys
Ye ye ye
When dem see you club o
As you come start to pop o
Dem go start to harass o
Chinekeme iye iye
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much dem go say u be gay o anh anh
And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea
If you get to much dem go say u do jazz
Anh anh Hit Boi Idahams o
Grafton baby anh anh
Macardi mix
Перевод песни
Пей воду и не лезь в чужие дела.
Используй эту энергию для себя.
Вот идёт человек в огне.
Та-та-та-та-та-та.
Ударь плохих парней Боя Айдахама в здании.
А-а-а-а-а.
Э-а-а, смотри.
Если тебя переборщит, они скажут, что ты нажал на кнопку.
Если тебя оштрафуют слишком сильно, они скажут, что ты гей.
А-а-а.
И если ты будешь суетиться, они скажут, что ты бежишь по улице. Да-а-а.
Если тебя переборщит, они скажут, что ты играешь в джаз.
Но ты говоришь, что слова ничего не стоят.
Знаешь, говоришь, что язык должен говорить.
Я не слушаю.
Они не платят по моим счетам.
Но ты говоришь, что слова ничего не стоят.
Знаешь, говоришь, что язык должен говорить.
Я не слушаю.
Они не платят по моим счетам.
А-а-а.
Пей воду и не лезь в чужие дела.
Используй эту энергию для себя.
Вот идёт человек в огне.
Уво увуо. о
Пей воду и не лезь в чужие дела
Используй эту энергию для себя
Вот идёт горящий человек, плохие парни в здании
О, дай мне знать, что тебя волнует внутри
Почему ты сам не думаешь о чём-то?
Почему твои друзья собираются и говорят о ком-то, ребёнок?
И в какой-то момент ты идёшь и находишь то, о чём говоришь, ты находишь.
Шо' мо пе оро олоро 10 ша ма н гбе каа кири байи, ты видишь свою жизнь
Не произноси моего имени, пока не расскажешь все факты, не говори.
И если мне не звонят, не о чём говорить.
Я сказал тебе, сколько я беру
Когда ты пойдёшь, всё будет кончено
Если мы пойдём говорить по телефону, чтобы сказать мне, ты сбросишь тревогу
Почему ты не удовлетворяешься, когда это не твоя жизнь? Ога, можешь ли ты быть более христианином, чем Иисус Христос? Интересно, о
Если ты не сплетничаешь, ты умрёшь?
Эби иво о ри бава Шей н сияй ниби байи, ты знаешь почему
Я пью воду и не лезь в чужие дела о
Это мой уход за кожей о
Вот идёт мужчина в огне
Да, да, да, да, да
Пей воду и не лезь не в своё дело
Используй эту энергию для себя
Вот идёт мужчина в огне, айе, айе, скажи
Ну, такова жизнь
Когда ты суетишься, они не видят
Ну, когда ты покажешься, они увидят
Они начнут завидовать
Ну, так они меняют меня ради моей жены
Потому что я получаю слишком много денег
Но они говорят, что молодёжь ленивая
А их дети за границей
Когда ты ездишь, они остановят тебя на дороге, скажи
Всё для парней, всё для парней
Йе, йе, йе
Когда они видят тебя в клубе
Как только ты приходишь, начинают танцевать
Они начинают приставать
Чинекеме, айе, айе
Если ты переборщишь, они скажут, что ты нажмёшь о
Если ты слишком много заработаешь, они скажут, что ты гей, о и о и о
А если ты суетишься, они скажут, что ты бегаешь по улицам, да, да, да
Если ты слишком много заработаешь, они скажут, что ты играешь джаз.
А-а-а, Hit Boi Idahams о
Бэби Графтон, и о и
Макарди микс