Текст песни Kacci Ajike - This Life No Balance

  • Исполнитель: Kacci Ajike
  • Название песни: This Life No Balance
  • Дата добавления: 17.04.2025 | 07:12:16
  • Просмотров: 3
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Lord your mercy
And your grace
Is what I pray for everyday
Dem say wey lazy
But for here
We no dey play
Man dey hustle
We dey struggle everyday
Bakery everywhere
But we dey beg for daily bread
Brother Chukwudi marry yesterday
We don go
We don chop
We celebrate
Naso the thing dey be
Anytime election dey
But after then
Dem go push us faraway

Transportation be like pikin wey no get papa
Education na story for another day
Health care nko
You need to get passport
These things make
Poor man want to say


Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land


Raba yegeyege ko ko ko ko ko
Poor man crying na na na na na
Yeh yeh uhh
Uyakpa chikpi yekpe kpe
oh no no no no no no no no no


Yeh
Wetin dey happen for we
Society eh
People struggling for
Mediocrity eh
Steady rotating bad leaders
Wey no send us
Me and you
Dey for here
Their driver dey for abroad
Eh
Wetin dey happen
Omo!
Wetin dey shelé
Tell me why you and I
Cannot stick together brother
We get common goal
Common enemy
Enemy of my enemy
You are my brother man


So I'm giving it to you straight
And I'm telling you right now
We can rise above the hate
We can start to move alone
We can move past the killing
And the shooting
And the looting
And the massacre
If you want to pray
make you say say


Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land

Перевод песни

Господь, твоя милость
И твоя благодать
Вот о чем я молюсь каждый день
Они говорят, что ленивы
Но здесь
Мы не играем
Мужчины суетятся
Мы боремся каждый день
Пекарни повсюду
Но мы просим хлеба насущного
Брат Чуквуди женился вчера
Мы не идем
Мы не рубим
Мы празднуем
Насо то, что они будут
В любое время выборов
Но после этого
Они оттолкнут нас далеко

Транспорт будет как пикин, где нет папы
Образование - история для другого дня
Здравоохранение не
Тебе нужно получить паспорт
Эти вещи заставляют
Бедняк хочет сказать

О Господи
О Господи
Сойди
Пошли свой огонь сверху
Сожги людей
Кто портит землю
О Господи
О Господи
Сойди
Пошли воду сверху
Заставь тебя очистить нашу землю
О Господи
О Господи
Сойди
Пошли свой огонь сверху
Сожги людей
Мы портим землю
О, Господь
О, Господь
Сойди
Пошли воду сверху
Заставь тебя очистить нашу землю

Раба йегейге ко ко ко ко ко ко
Бедняк плачет на на на на на
Йе йе ухх
Уякпа чикпи йекпе кпе
О нет нет нет нет нет нет нет нет нет

Йе
Что происходит с нами
Общество, э
Люди борются за
Посредственность, э
Постоянно меняющиеся плохие лидеры
Не посылай нас
Меня и тебя
Они здесь
Их водитель за границей
Э
Что происходит
Омо!
Wetin dey shelé
Скажи мне, почему мы с тобой
Не можем держаться вместе, брат
У нас общая цель
Общий враг
Враг моего врага
Ты мой брат, мужик

Поэтому я говорю тебе прямо
И я говорю тебе прямо сейчас
Мы можем подняться над ненавистью
Мы можем начать двигаться в одиночку
Мы можем пройти мимо убийств
И стрельбы
И грабежей
И резни
Если хочешь помолиться
заставь тебя сказать, скажи

О, Господи
О, Господи
Сойди
Пошли свой огонь сверху
Сожги людей
Кто портит землю
О, Господи
О, Господи
Сойди
Пошли воду сверху
Заставь тебя очистить нашу землю
О, Господи
О, Господи
Сойди
Пошли свой огонь сверху
Сожги людей
Кто портит землю
О, Господи
О, Господи
Сойди
Пошли воду сверху
Заставь тебя очистить нашу землю

Все тексты Kacci Ajike >>>