Текст песни Korede Bello - Way Life Goes

  • Исполнитель: Korede Bello
  • Название песни: Way Life Goes
  • Дата добавления: 06.10.2025 | 23:14:18
  • Просмотров: 7
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence
Oh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers
Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Family can be your rival

Перевод песни

Я вспоминаю
На пути к вершине
Много ступенек
В те дни, когда у меня было много друзей
Но двадцать друзей не годятся для игры двадцать лет
Много слёз я не пролил
Преодолел много страхов
Но вскоре ты поймёшь, что убило обезьяну из-за уверенности
О
Ведь то, чему тебя научит жизнь
Они не читают книги
Они не учат школы
Я говорю то, чему тебя научит жизнь
Они не читают книги
Они не учат школы
Такова жизнь
Такова жизнь
Люди приходят и уходят
Встань на десять пальцев ног
Такова жизнь
Такова жизнь
Друзья превращаются во врагов
Семья может стать твоим соперником

Прежде чем ты уйдешь
Прежде чем ты начнешь гоняться за деньгами
Знай, деньги приходят, деньги уходят
И деньги следуют за последователями
Огбени знает
Люди поднимаются, люди падают
Так живи Твоя жизнь на мели
Некоторые люди просто лгут ради своих последователей
Чему тебя научит жизнь
Они не читают меня по книге
Они не учат меня в школе
Я говорю то, чему тебя научит жизнь
Они не читают меня по книге
Они не учат меня в школе
Такова жизнь
Такова жизнь
Люди приходят и уходят
Встань на цыпочки
Такова жизнь
Такова жизнь
Друзья превращаются во врагов
Семья может стать твоим соперником

Смотрите также:

Все тексты Korede Bello >>>