Текст песни Linobankz - Rescue Me

  • Исполнитель: Linobankz
  • Название песни: Rescue Me
  • Дата добавления: 22.04.2025 | 08:34:51
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

O Rado

Go away Caro

Help me shift Colorado

I don repent mi o fa Igbo

Shay emi nikan no

Kini moshe teyan o she ri

Ayaa ayaaa, Aya ya ya ya



I need a client, wey dey speak Espanol

But my internet connection dey fail since when I dey omuaron

I've been dauling since day of birth, Shay na course of Panadol

I dey try make I meet up, but e no dey work at all



For midnight person go wake up

Come dey think causes of this palava

I don think an sotay I tire

Na eim make me come dey Hala



Come to my rescue come to my rescue

No leave me baba make I no do wetin I no wan do

Malo womi oo Malo womi, womi

No leave me baba mama Lino dey for house



I no wan be first baba I no wan be number one

Just count me put among the best kami mo won kami mo won

I no wan dey daul at all at all

Make person no come dey hit on my chest tell me shift abeg iworiwo

I no dey cross my lane

Gentle me I dey dey

If na my sin baba forgive me

I no go sin again

I'm steady on my lane

If u just bless my way

I no go hang clothes where my hand no reach

Mi koni farawey

Перевод песни

О Радо

Уходи, Каро

Помоги мне переместить Колорадо

Я не раскаиваюсь в том, что я игбо

Шей эми никана но

Кини моше теян о ше ри

Айя аяаа, Ая я я я

Мне нужен клиент, который говорит на испанском

Но мое интернет-соединение не работает с тех пор, как я омуарон

Я борюсь со дня рождения, Шей на курсе Панадола

Я пытаюсь встретиться, но они вообще не работают

Для человека в полночь просыпайся

Приди, подумай о причинах этого палава

Я не думаю, что со временем я устаю

На них заставь меня прийти Хала

Приди ко мне на помощь, приди ко мне на помощь

Не оставляй меня, баба, заставь меня не делать то, что я не хочу делать

Мало женщина о Мало женщина, женщина

Не оставляй меня, баба, мама Лино для дома

Я не хочу быть первым, баба, я не хочу быть номером один

Просто считай, что я среди лучших, ками мо вон, ками мо вон

Я не хочу их двоих вообще

Заставь человека не приходить, ударь меня в грудь, скажи мне, чтобы я умолял тебя

Я не перехожу свою полосу

Сделай так, чтобы я не перешел

Если я согрешил, баба, прости меня

Я не согрешу снова

Я не сойду с пути

Если ты просто благословишь мой путь

Я не повешу одежду там, где моя рука не дотянется

Моя кони фаравей

Все тексты Linobankz >>>