Текст песни
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Children dey die more and more (As time dey go)
No food to eat (As time dey go)
No light to see (As time dey go)
No water to drink (As time dey go)
Nowhere to stay (As time dey go)
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I see the oga of police in prison for stealing
When I hear education minister in scandal for stealing
When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You go see the suffering (Lo ri si ri si)
Suffering of the people (Lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
Перевод песни
Я многого не слышу (много вещей)
Я не вижу многих вещей (много вещей)
Мы заставляем меня думать о многих вещах (Многих вещах)
Уэй утомляет меня передавать что-нибудь (много вещей)
Со временем (со временем)
Вещи портятся все больше и больше (со временем)
Со временем (со временем)
Дети умирают все больше и больше (со временем)
Нет еды (со временем)
Нет света, чтобы увидеть (со временем)
Нет воды для питья (время идет)
Негде остановиться (со временем)
Я многого не слышу (много вещей)
Я не вижу многих вещей (много вещей)
Мы заставляем меня думать о многих вещах (Многих вещах)
Уэй утомляет меня передавать что-нибудь (много вещей)
Когда я вижу, как живут мои люди, под мостом и на поверхности воды
Когда я слышу глупости, глупости, которые делают наши лидеры.
Когда я вижу огу полицейских в тюрьме за воровство
Когда я слышу, как министр образования скандалит из-за воровства
Когда я увижу наших сенаторов, бросьте стул, потяните агбаду.
Когда я вижу, как наши сенаторы бросаются стульями, чтобы поделиться деньгами.
Дем идут делиться миллиардами, а они думают, что накормят людей
Дем поделятся миллиардами, а они, предположим, помогут людям.
Я многого не слышу (много вещей)
Я не вижу многих вещей (много вещей)
Мы заставляем меня думать о многих вещах (Многих вещах)
Уэй утомляет меня передавать что-нибудь (много вещей)
Когда ты включаешь телевизор и слушаешь радио
Когда ты включаешь телевизор и слушаешь радио
Вы идете посмотреть, что они делают, вы слышите, что они говорят
Вы идете посмотреть, что они делают, вы слышите, что они говорят
Вы идете увидеть коррупцию (Ло ри си ри си)
Вы идете посмотреть на инфляцию (Ло ри си ри си)
Ты идешь увидеть страдания (Ло ри си ри си)
Страдания народа (Ло ри си ри си)
Ааа, ло ри си ри си (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, воровство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, убийство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, стрельба (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, движение (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, правительство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, вечеринка (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, система (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, обман (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, убийство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, стрельба (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, правительство (Ло ри си ри си)
Я многого не слышу (много вещей)
Я не вижу многих вещей (много вещей)
Мы заставляем меня думать о многих вещах (Многих вещах)
Уэй утомляет меня передавать что-нибудь (много вещей)
Смотрите также: