Текст песни Mr. Sab feat. Maolin, OT Special - Thank You Lord

  • Просмотров: 57
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Thank You Lord (Part 2) Lyrics

Intro

(Schoolboy & Mr. Sab)
Yes, Yes , Its your boy schoolboy on this.
(brother do good o, do good o)
(if you do good o, good go come to you)
Thanking God for life, Stay fly for life.
Hmm eh (Mr. Sab pon this one)

Verse 1. (Schoolboy)

I am alive, and I am thanking God for life.
I'm on my grind, (I'm on my grind)
And you know we getting high
I see many things (I see many things)
Wey nearly block my eyes.
I see enemies (I see enemies)
They tryna stop my shine

Hook (Schoolboy)

As I dey work , I dey pray all day,
Baba God make you run am for me,
No be today , e don tay
Wey man dey work wey man don dey this streets
Them be dey underrate me,
Dem try to frustrate me
Dem a talk talk and hating
But me I keep on updating

Do your best and leave the rest
If you wish me well , I go wish you well o
I was down with no one to help,
So all these pain and struggle I am used to them

Chorus ( Mr. Sab)

Come and join me sing Imela O
Imela , Imela , Imela

Come and join me sing Imela O
Imela , Imela , Imela

Umu mmadu sing Imela
Imela Imela Imela

Ndi madu sing Imela O
Imela, Imela, Imela

Verse 2. ( Mr. Sab )

Nothing on my lifestyle no no
You got nothing on my lifestyle no no
Double on my grind yeah yeah
O my paddy ,
Make you no dey watch nobody
Make you no dey dull for the hustle
If you go broke,
No one go give you money

Hook ( Schoolboy)
As I dey work , I dey pray all day,
Baba God make you run am for me,
No be today , e don tay
Wey man dey work wey man don dey this streets
Them be dey underrate me, Dem try to frustrate me
Dem a talk talk and hating
But me I keep on updating

Chorus( Mr. Sab )
Come and join me sing Imela O
Imela , Imela , Imela

Come and join me sing Imela O
Imela , Imela , Imela

Umu mmadu sing Imela
Imela Imela Imela

Ndi madu sing Imela O
Imela, Imela, Imela

Перевод песни

Спасибо, Господь (часть 2)

вступление

(Schoolboy & Mr. SAB)
Да, да, это ваш мальчик школьник.
(брат все делаю, делай, делай хорошо)
(Если ты делаешь хорошо, о, иди иди к тебе)
Благодарим Бога за жизнь, оставайтесь летать на всю жизнь.
Хм, а (мистер Саб Пон этот)

Стих 1. (школьник)

Я жив, и я благодарю Бога за жизнь.
Я нахожусь в своей рутинге (я нахожусь в рутине)
И ты знаешь, что мы становимся высокими
Я вижу много вещей (я вижу много вещей)
Вей чуть не заблокирует мне глаза.
Я вижу врагов (я вижу врагов)
Они пытаются остановить мой блеск

Крюк (Schoolboy)

Когда я работаю, я молюсь весь день,
Баба Бог заставляет тебя бежать для меня,
Нет, сегодня, е Дон Тай
Wey Man Dey Work Wey Man Don Dey эти улицы
Они недооценивают меня,
Дем, попробуй расстроить меня
Дем, разговор и ненавидеть
Но я продолжаю обновлять

Сделай все возможное
Если ты желаешь мне всего наилучшего, я иду тебе желать тебе, о, о
Я был вниз, никого, чтобы помочь,
Итак, вся эта боль и борьба я к ним привык

Хор (мистер Саб)

Присоединяйся ко мне, петь Имелу О
Имела, Имела, Имела

Присоединяйся ко мне, петь Имелу О
Имела, Имела, Имела

Umu mmadu Sing Imela
ИМЕЛА ИМЕЛА ИМЕЛА

Ndi Madu Sing Imela O
Имела, Имела, Имела

Стих 2. (мистер Саб)

Ничего в моем образе жизни нет
Ты ничего не получил в моем образе жизни, нет
Удваиваться на моем рамке, да, да, да, да, да
O Мой рисовый
Не заставляй тебя никого не смотреть
Сделай тебя без уныния для суеты
Если ты сломаешься,
Никто не дай тебе деньги

Крюк (Schoolboy)
Когда я работаю, я молюсь весь день,
Баба Бог заставляет тебя бежать для меня,
Нет, сегодня, е Дон Тай
Wey Man Dey Work Wey Man Don Dey эти улицы
Они недооценивают меня, Дем, попробуй расстроить меня
Дем, разговор и ненавидеть
Но я продолжаю обновлять

Хор (мистер Саб)
Присоединяйся ко мне, петь Имелу О
Имела, Имела, Имела

Присоединяйся ко мне, петь Имелу О
Имела, Имела, Имела

Umu mmadu Sing Imela
ИМЕЛА ИМЕЛА ИМЕЛА

Ndi Madu Sing Imela O
Имела, Имела, Имела

Все тексты Mr. Sab feat. Maolin, OT Special >>>