Текст песни Nneka for DAREN - Suffri

  • Исполнитель: Nneka for DAREN
  • Название песни: Suffri
  • Дата добавления: 02.11.2021 | 13:19:59
  • Просмотров: 95
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

suffri
Verse 1:
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so

Chorus:
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Verse 2:
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh
but nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Chorus

Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh
Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh

Chorus

Verse 3:
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)

Chorus

Перевод песни

сурт
Стих 1:
Una dey Talk о ваших выборах, нигерийцах, нигерийцах
Мы считаем разговор о резолюциях, Найжа, Найжа
Мы разговариваем о революции, Ойа, но
Скажи мне, где решение Dey, потому что ничего не изменится
Мы просто Дейн Ян, мы просто спрей, мы просто деи грабли, все это лежит так

Припев:
СУДДРИ, СУДДРИ С Мои Душа, Jeh Jeh Jeh Jeh
СУДРИ, СУДРИ С Моей Душой, Ога, ты, я слышишь меня, о
СУДДРИ, СУДДРИ С Мои Душа, Jeh Jeh Jeh Jeh
Разве ты не вмешиваешься с моей душой эх, а

Стих 2:
Na только D богатый мужчина все еще вызывает
Все D MONI, где я деи
Все еще ты видишь, не только бедный человек деи страдают
Брат и еще ваше желание на мой заказ, ой
Но ничего не изменит, мы просто Дейн Ян
Мы просто спрей, мы просто грабли, все эти ложь

хор

Мост:
Сурт, сурт с моей душой ой
СУДДРИ, СУДРИ С Моей Душой О ... Да, да, да

хор

Стих 3:
ОГА выполняет мои желания поехать в дальние места
Но позвольте моей душе не погибнуть 4 мне быть одетым в кружева
Как эта жизнь продолжается, я помню все то, что я достиг
Закат, гром и штормы показывают, что мы действительно действительно обманывали
Н.А. Правда Вэнь ДЕМ ДЕЙ ДЕЙ, ЧТОБЫ ПОЛУЧИТЬ НС Wetin
На я ты пожинаешь, все еще на Сосо ложь, на я мы разбрасываем, спрей, деи открыть глаз, чтобы увидеть обман, о
Чтобы увидеть, как мы поднимаемся, мы должны упасть, мы должны омолодить
Н.А. Дни мы Дейю Тей
Н.А. Дни мы Дейю Тей
Н.А. Нижнее мы, деи ... 4 слишком длинным, вплоть слишком долго
Jeh o jeh jeh jeh o (x4)

хор

Все тексты Nneka for DAREN >>>