Текст песни Orezi - Asiko

  • Исполнитель: Orezi
  • Название песни: Asiko
  • Дата добавления: 28.12.2023 | 15:54:10
  • Просмотров: 13
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

It's Sprisal
Popito on the beat
If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi dey oh eh ye
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
I remember back den for Unilag
Fine girls dem go look me waka pass
Won nimi o lowo lowo mi o ni class
Say I dey wear ok ati canvass
I kept on believing
That one day my dreams will come through
My mama bin tell me
My son very soon the whole world go know you
And now that your boy don blow
And now that your boy don show
You dey pop from everywhere around the globe
Now I dey spend millions for a show
This one na turn by turn
Na turn by turn
Right nowe don reach my turn
Una go dance to Orezi
If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi dey oh eh yei
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Many times I cry
Water run from my eyes oh
I dey ask God why I never rise
Said it took so long
Right now I be number one
On the countdown I be the number one
On the radio station am number one
All over Africa na me be number one
Oluwa don bless me oh
Oluwa don bless me yh
Oghene don bless me oh
Oghene don bless me eh
From Okada to a Ranger Rover
For Alaba we don take over
No turn up dem dey takeover
We spend money like say e be paper
If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi dey oh eh yei
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko lo laiye
Ara mi e mase sole
Asiko eh he
Ise loni ise
I thank God for spreasal eh
Alhaji JF
Gbogbo Fagbems
Paki oh
Handsome
Wande Coal dem know my story eh
Delb Amir them know my story
Young Chef and Chizi ferari dem know my story
Yong Kay Deji Ego dem know my story
Kiddominant you know my story
Banji Kero Oghini dem know my story
To all my fans eh
God go bless una oh eh
Asiko Orezi
Asiko asiko mi dey oh
Asiko Orezi eh eh he (It's a gen gen)

Перевод песни

Это Спризал
Попито в такт
Если ты меня не знаешь
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Если ты не саби Орези
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Асико ми дей о да да
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Я помню логово Unilag
Прекрасные девчонки, посмотри на меня, вака-пасс.
Выиграл класс «Ними о лоу лоу ми о ни»
Скажи, что я ношу ок, ати холостяк
Я продолжал верить
Что однажды мои мечты осуществятся
Моя мама, скажи мне
Сын мой, очень скоро весь мир узнает тебя.
И теперь, когда твой мальчик не дует
И теперь, когда твой мальчик не показывает
Вы появляетесь со всего мира
Теперь я трачу миллионы на шоу
Это по очереди
По очереди
Прямо сейчас не дошла моя очередь
Уна иди потанцуй под Орези
Если ты меня не знаешь
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Если ты не саби Орези
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Асико ми дей о да да
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Много раз я плачу
Вода течет из моих глаз, ох
Я спрашиваю Бога, почему я никогда не встаю
Сказал, что это заняло так много времени
Прямо сейчас я буду номером один
В обратном отсчете я буду номером один
На радиостанции я номер один
Во всей Африке я буду номером один
Олува, благослови меня, ох
Олува, благослови меня, да
Оген, благослови меня, ох
Оген, благослови меня, а
От Окады до Рейнджер Ровера
Для Алабы мы не берем на себя управление
Никакого поворота к захвату
Мы тратим деньги, как, скажем, бумага.
Если ты меня не знаешь
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Если ты не саби Орези
Ты никого не знаешь
Ты никого не знаешь
Асико ми дей о да да
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ми дей о (Асико Орези асико Орези)
Асико ло Лайе
Ара ми и мас подошва
Асико, да он
Исэ Лони Исэ
Я благодарю Бога за распространение, а
Альхаджи Дж.Ф.
Гбогбо Фагбемс
паки ох
Красивый
Ванде Коул, они знают мою историю, а
Дельб Амир, они знают мою историю
Молодой шеф-повар и Чизи Ферари знают мою историю.
Йонг Кей Деджи Эго, они знают мою историю
Киддоминант, ты знаешь мою историю
Банджи Керо Огини знают мою историю
Всем моим поклонникам, ага
Боже, благослови ее, о да
Асико Орези
Асико Асико ми дей ох
Асико Орези, да, он (Это ген-ген)

Смотрите также:

Все тексты Orezi >>>