Текст песни RALO OMOAKIN feat. King Deyemi - Yawa

  • Просмотров: 7
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

chhhh
O na na na na na na
(Its Tite Tunez on the track)
ch ah ah (otiye e bai)
DEYEMI towa talented
Wo wo wo wo wo
They call me RcLO
Misofunyin (hahaha)
OMOcKIN deeee
Osheeyy

We go cause yawa
For the ego (yawa)
We go cause yawa
For the ego (yawa o)
We go cause yawa for the ego
If dem no wan to pay our money

Yawa for the ego (yawa)
Ona na yawa for the ego (yawa o)
We go cause yawa for the ego
If dey no wan to drop our money

Back inna the days
I dey hustle dale gan
I dey hustle till night o
Wo wo wo wo wo ah!

Kowo lepe o
Mio ma kin sun loru
Moje kori mi pe dandan
Wo wo wo wo wo ah!

We go cause yawa
For the ego (yawa)
We go cause yawa
For the ego (yawa o)
We go cause yawa for the ego
If dem no wan to drop our money

Yawa for the ego (yawa)
O na na gbege for the ego (yawa o)
O na na problem for the ego
If dey no wan to drop our money

See, if no be money matter,
No Dey carry me along!
Towo yen bade tan,
Lema moh pe, story yen long
Sey Waju mhi, Lotin form,
Tofe mase bi ti Thug
Leyin toye Kan kosita,
Kan bere si ma Flog

Nnkan ti mon so, reality ni,
Malo reason me Local!
Tin Ba Rowo Je Belonis,
Bro Ma lojo roYa!
Nah the money , I Dey find,
Me I no Dey find Wahala!
I fit do Oshole
Kin later lo church
Lo Gbadura!

Toba Jemi Lowo my brother, problem lon wa
Make i no lie
Wahala Lon fa!
You won Dey explain to me
Bi Babalawo se Daafa
Fejo le jor omoiyamhi,
Ko bami se Transfer

I don talk my own, because,
Me I no Dey Panic!
Towo yen Bade
Maada bi Eni Tolo magic
Bi Film Yoruba
Iyen cfrican Magic!

Efe maa tojo mhi
ch better ke soro mhi da Topic

We go cause yawa
For the ego
(Yawa)
We go cause yawa
For the ego
(Yawa o)
We go cause yawa
For the ego

If dem no wan to pay our money
Yawa for the ego
(Yawa)
O na na yawa for the ego
(Yawa o)
O na na yawa for the ego
If dem no wan to pay our money

Back inna the days
I dey hustle till night o
I dey hustle dale gan gan
(Its Tite Tunez on the track)
Wo wo wo wo wo

Kowo lepe o
Mio ma kin sun loru
Moje kori mi pe dandan o

(Its Tite Tunez on the track)

REPUBLIK thing.

Перевод песни

chhhh
O na na na na na na
(Это Tite Tunez на треке)
ch ah ah (ты прав)
МЫ талантливы
Они, они, они, они
Меня зовут RcLO
Misofunyin (ха-ха-ха)
OMOcKIN deeee
Osheeyy

Мы причиним боль
За эго
Мы причиним боль
За эго (ты)
Мы причиним боль за эго
Если они не хотят платить наши деньги

Yawa для эго
Ты причиняешь боль за эго (ты причиняешь боль)
Мы причиним боль за эго
Если они не хотят терять наши деньги

В те времена
Я действительно суетился
Я суетился до ночи
Ты, ты, ты, ах!

Они нелегкие
Я не сплю
Могу ли я бегать опасно?
Ты, ты, ты, ах!

Мы причиним боль
Эго
Мы причиним боль
Эго (ты)
Мы причиним боль эго
Если они не хотят отдавать нам деньги

Ява для эго
Ты не даёшь для эго (ты)
У тебя нет проблем с эго
Если они не хотят отдавать нам деньги

Видишь, если дело не в деньгах,
Не тащи меня с собой!
Тово йен баде тан, я не знаю, что делать.
Лема мох пе, история длинная
Пожалуйста, проповедуй, Лотин форма,
Тофе не как бандит
В конце концов, Кан косита,
Впервые за Флог

Не читай это, реальность такова,
Плохая причина для меня, местный!
Тин Дон'т Рово Дже Белонис,
Бро Ма, я ухожу!
Нет, деньги, я ищу,
Я не нахожу проблем!
Я могу сделать Ошоле.
Кин позже в церковь.
Ло Гбадура!

Тоба Джеми. Отдай мне моего брата, у тебя проблемы.
Позволь мне не лгать.
Беда, Лон фа!
Ты победил. Они объясняют мне,
Как Бабалаво завершён.
Фейо, горящий омойямхи.
Я не трансфер.

Я высказал своё, потому что,
Я не паникую!
Туо там Баде.
Мать, как глухой волшебник.
Фильм Би Йоруба.
Да, африканская магия!

Эфе не будет тоджо мхи
лучше рая никогда Тема

Мы причиним боль
За эго
(Кровь)
Мы причиним боль
За эго
(Ява о)
Мы причиним боль
За эго

Если они не хотят платить наши деньги
Ява за эго
(Кровь)
У тебя есть ява за эго
(Ява о)
У тебя есть ява за эго
Если они не хотят платить наши деньги

В те времена
Я суетился до ночи
Я действительно суетился
(Это Тайт Тунес на трассе)
Они, они, они, они

Они нелегкие
Я не сплю на них
Могу ли я бежать дан о?

(Это Тайт Тунес на трассе)

Дерево РЕСПУБЛИКИ.

Все тексты RALO OMOAKIN feat. King Deyemi >>>