Текст песни Slim - Para

  • Исполнитель: Slim
  • Название песни: Para
  • Дата добавления: 12.03.2025 | 07:26:37
  • Просмотров: 6
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Ice

Na mouth wey no talk na e dey smell
My people no gree talk omo dem dey fear
Persin wey get ear omo make e hear
Cos time no dey before your eye go clear

Woman pikin dey on e own just dey waka
Jeje
Officer come, come dey halla am
For what
Them say na stop and search
Dem don dey loot our youth at last
Two snaps omo your body don dey ground omo humble your self

People dey para
Omo whats the matter
Abobi hold your corner
I just dey chop my Gala
Oya na see wahala
Based on which palava
Ojo don dey halla
Oya na see wahala

People dey para
Omo whats the matter
Abobi hold your corner
I just dey chop my Gala
Oya na see wahala
Based on which palava
Ojo don dey halla
Oya na see wahala

Перевод песни

Лед

Нет рта, который не говорит, и они пахнут
Мои люди не приветствуют разговоры о том, что они боятся
Персоны, которые услышат, омо, что заставят их услышать
Потому что времени нет, прежде чем ваши глаза станут ясными

Женщина пикинирует сама по себе, просто вака
Еже
Офицер, приди, приди, приветствуй меня
Зачем
Они говорят, что остановятся и обыщут
Они, наконец, не грабят нашу молодежь
Два щелчка, омо, твое тело, не земное, омо, смирись

Люди, которые
Омо, в чем дело
Абоби, держи свой угол
Я просто рублю свою Гала
Ойа на си вахала
Основываясь на том, что палава
Охо, не приветствуй
Ойа на си вахала

Люди, которые
Омо, в чем дело
Абоби, держи свой угол
Я просто рублю свою Гала
Ойа на см. вахала
На основании какой палавы
Охо, дон дей халла
Ойа на см. вахала

Смотрите также:

Все тексты Slim >>>