Текст песни
Sounds how fa na
You dey drop jams you dey drop jams na
You should be bigger than you’re na
What’s going on
I’m on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
Cause time no dey slow my bro
And that’s why me go dey my dey
Because i no like gbege
They might try to block my region
But dem might go try and fail
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wеy dey happen for the onlinе
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Oni kaluku pa lu soro
My happiness their soros
Nothing we go make me fall o (Amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)
I go dey funwo till e suwo (suwo)
And when them say they don tire me
I go dey put in more fire
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Перевод песни
Звучит как fa na
Ты бросаешь джемы, ты бросаешь джемы na
Ты должен быть больше, чем ты na
Что происходит
Я в бегах, мой брат
Они пытались сбить меня с ног, мой брат
Они пытаются сделать мою жизнь лучше
Потому что время не замедляет, мой брат
И вот почему я иду к своим детям
Потому что мне не нравится gbege
Они могут попытаться заблокировать мой регион
Но они могут попытаться и потерпеть неудачу
Так что найди мне пальмового вина
Моя меланиновая девочка, мое прекрасное вино
Фальшивые девушки по всей моей временной шкале
Прокрути мимо, и это не будет моей заботой
Много вещей, которые происходят в сети
Многие таланты доверяют им, они дают мне чушь, заставляющую меня беспокоиться
На вахала, что ты найдешь (они найдут а-а-а)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но я наберусь терпения
Так что не дави на меня (не дави me)
Я знаю кумиров индустрии
Но я все равно уничтожу шоу
Ведь у меня есть Бог, о
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Они калуку па лу соро
Мое счастье их сорос
Ничто из того, что мы собираемся заставить меня упасть o (Amin o)
Я иду, веду их за собой
Я иду, веселюсь (веселье)
Я иду, веселюсь, пока не суво (суво)
И когда они говорят, что не утомляют меня
Я иду, добавляю больше огня
Так что найди мне пальмового вина
Моя меланиновая девочка, мое прекрасное вино
Фальшивые девушки по всей моей временной шкале
Прокрути мимо, и это не будет моей заботой
Многие вещи, которые случаются в сети
Многие таланты доверяют им, они дают мне чушь, заставляют меня беспокоиться
На вахала, что ты найдешь (а-ааа)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но у меня есть терпение
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я знаю кумиров индустрии
Но я все равно уничтожу шоу
Потому что у меня есть Бог, о
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но у меня есть терпение
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я знаю кумиров индустрии
Но я все равно уничтожу шоу
Потому что у меня есть Бог, о
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Смотрите также: