Текст песни T.I BLAZE - My Life

  • Исполнитель: T.I BLAZE
  • Название песни: My Life
  • Дата добавления: 18.08.2025 | 02:16:33
  • Просмотров: 7
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Enter
Oh
Oh no, no, no, no, no
Nobody want to know us e dey be, but they are judgemental
Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember?
Make no body pressure me, got highness in my liver
Shebi na my life
I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
No go dey 'callin my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come
Tatata, one time, you don't come
Once you done, you no get chance to come again
No go dey call my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come (come oh)
Tatata, one time, you don cum (cum oo)
Once you done, you no get chance to come again
Shebi na my life (Shebi na my life)
I can't command, kill myself, oh (I can't command, kill myself, oh)
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
(I can't command, kill myself)
(Omo, I go j'aye-j'aye tire)
(Ma m'oti 'till I forget myself)
(Omo, na seven to seven)
(Seven to seven)
(You no fit know the level wey I dey so)

Перевод песни

Войти
О
О нет, нет, нет, нет, нет
Никто не хочет нас знать, но они осуждают.
Омо, ты всё равно разберёшься со своими счетами, никто не пошлёт твоего отца.
Ай, йи ган копе мэджи, омо, шей, ты помнишь?
Не дави на меня, у меня величие в печени.
Не дай мне волю, убью себя, о.
Омо, я буду ходить в строю.
Моя машина, пока не забуду себя, о.
Омо, семь до семи (О, о).
Семь до семи.
Ты не знаешь, на каком уровне я нахожусь, так что.
Я не могу приказывать, убью себя, о.
Омо, я буду ходить в строю.
Моя машина, пока не забуду себя, о.
Омо, семь до семи.
Семь до семи.
Ты не знаешь, на каком уровне я нахожусь, так что.
Не звони мне на сотовый.
Они говорят, что жизнь не сферическая.
Кило кан ми, я, я не посылаю, о.
Если у них нет денег, которые большие.
Проблема вообще не разрешится.
Один уходит, другой всё равно остаётся. приди
Татата, один раз ты не кончишь
Как только ты закончишь, у тебя больше не будет шанса прийти снова
Не звони мне на сотовый
Они говорят, жизнь не сферическая
Кило кан ми, я, я не посылаю, о
Если нет денег, которые большие
Проблемы вообще не решатся
Один раз они уйдут, один всё равно придут (приходи, о)
Татата, один раз ты не кончишь (кончи оо)
Как только ты закончишь, у тебя больше не будет шанса прийти снова
Шеби на моей жизни (Шеби на моей жизни)
Я не могу приказывать, убью себя, о (Я не могу приказывать, убью себя, о)
Омо, я пойду дж'айе-дж'айе, утомлюсь
Моя машина, пока не забуду себя, о
Омо, на семь до семи (О, о)
Семь до семи
Ты не можешь знать уровень, на котором я нахожусь, так что
(Я Не могу командовать, убью себя)
(Омо, я иду джай-джай, утомляюсь)
(Моя молитва, пока я не забуду себя)
(Омо, на семь до семи)
(Семь до семи)
(Ты не можешь знать уровень, на котором я нахожусь)

Смотрите также:

Все тексты T.I BLAZE >>>