Текст песни Tekno feat. Wizkid - Mama

  • Исполнитель: Tekno feat. Wizkid
  • Название песни: Mama
  • Дата добавления: 17.10.2023 | 13:00:43
  • Просмотров: 19
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

I nor get e money when I come lagos
Na my dream and my hustle and I thank jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh, mama
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji tekno
Eh-eh, mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-oh

I swear say for ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with banky w
But right now say na starboy starboy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don't need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh ooo

I nor get e money when I come lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh, mama
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji tekno
Starboy, number one
Eh-eh, mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-oh

Day by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon' good
Everything gon' good

Money nor dey when I come lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo

Перевод песни

Я и не получаю деньги, когда приеду в Лагос
На мою мечту и моя суета, и я благодарю Иисуса
Мой тори иди, вдохновляй тебя, но я не скажи
Скажи и не суе
Скажи, и не будешь борьбой o
Эх, мама
Мама, скажи мне, скажи
Пикин ооо, однажды ты будешь дуть
Альхаджи Теко
Эх-э, мама
Мама, скажи мне, скажи
Мой пикин ооо, однажды ты начнешь дуть
Она говорит, что Оома, говорит она
Ты идишь дуть, как труба
(Паранран-Паран-Ранранран)
Скажи, что ты будешь стрелять, как ракета
(Паранран-Паран)
Единственный способ летать на частном электронном ох
Мы и не дерьмо для общественного туалета
Вы и не чистите янш e-oh

Клянусь, скажу для ojuelegba
Клянусь, скажи, Дем знай мою историю
Тогда, когда я нахожусь за Зангу
Клянусь, скажи, Дем Знай мою историю
Никто не присылает, когда я начну с Банки w
Но прямо сейчас скажите Na Starboy Starboy
Теперь девушки движутся Тинга-Линг-Линг
Да благослови меня Бог, я благословляю карман мамы
Скажи прямо сейчас, я ДО ДЕЙ ДЕЙ УДАТЬСЯ, КАК ТРУБОВАЯ ЭК-О
(Паранран-Паран-Ранранран)
Мне не нужно взорвать свою трубу
(Паранран-Паран-Ранранран)
Дем быть подключим, но мы будем розеткой
(Паранран-Паран-Ранранран)
Деньги Дей для банка, E Dey для Pocket E-OH
(Паранран-Паран-Ранранран)
Мы используем я чистый янш ооо

Я и не получаю деньги, когда приеду в Лагос
Paranranranranran
На мою мечту и моя суета, и я благодарю Иисуса
Мой тори иди, вдохновляй тебя, но я не скажи
E
Скажи и не суе
Скажи, и не будешь борьбой o
Эх, мама
Мама, скажи мне, скажи
Пикин ооо, однажды ты будешь дуть
Альхаджи Теко
Starboy, номер один
Эх-э, мама
Мама, скажи мне, скажи
Мой пикин ооо, однажды ты начнешь дуть
Она говорит, что Оома, говорит она
Ты идишь дуть, как труба
(Paranran-Paranranpamp-Paranran)
Скажи, что ты будешь стрелять, как ракета
(Паранран-Паран)
Единственный способ летать на частной йове
Мы и не дерьмо для общественного туалета
Ты и не смотришь лицом

День за днем
Итак, мы суевали
Итак, мы суевали
С декабря по декабрь
На, так что мы боремся
День за днем
Итак, мы суевали
Итак, мы суевали
Но если вы усердно работаете
Если вы усердно работаете
Все хорошо
Все хорошо

Деньги и Дей, когда я прихожу в Лагос Э-о-оо
На мою мечту и моя суета, и я серьезно
Мой тори иди, вдохновляй тебя, но я не скажи
Скажи и не суе
Скажи, и не будешь борьбой o
Скажи прямо сейчас, я ДО ДЕЙ ДЕЙ УДАТЬСЯ, КАК ТРУБОВАЯ ЭК-О
(Паранран-Паран-Ранранран)
Скажи, что ты будешь стрелять, как ракета
(Паранран)
Единственный способ летать на частной йове
Fly na private oooo
Деньги Дей для банка, E Dey для Pocket E-OH
Мы используем я чистый янш ооо

Все тексты Tekno feat. Wizkid >>>