Текст песни Timaya - Plantain boy

  • Исполнитель: Timaya
  • Название песни: Plantain boy
  • Дата добавления: 07.02.2019 | 19:15:07
  • Просмотров: 171
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Intro

Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun

Verse 1

Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller,
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)

Hook

You ride Okada,
im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water,
im noh mean say your life dey for gutter

Chorus

But I am still dat plantain boy
na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm a very big boy,
I'm a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh

ehhhhhhhhhhhhhh

Verse 2

From nobody,
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
*** for me****
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
modukpe ****
you cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
my mama plantain

Repeat Chorus

Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **

______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
you cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)

Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Repeat Chorus till fade

Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh

{Voice} Believe in youself everybody

Перевод песни

вступление

Мужчины, я никому ничего не должен, мужчины
Я хочу оставить свою жизнь так, как я могу
Я пришел в Лагос, чтобы посчитать мост
Теперь ты видишь мою жизнь, гунн

Стих 1

Дем знает меня хорошо
Все знают меня как мистера Тимая
Когда я буду обычным продавцом подорожника,
Боже, не меняй имя на Тимайю
(О, почему) я хора для хора
Назад в дни для Горы Огня
Так вот, я просто дей Халла
Бог не отвечает на мою молитву мамы (о, почему)
*** ___ гбумаду (гбумаду)
Дис бой на даквала (даквала эхх)
Все просто чувствуют меня
От берега до берега, дем знаю мое имя (Chineke me)

крюк

Ты ездишь на Окаде,
я не имею в виду сказать ты не ходи водитель Хаммер
Даже если вы продаете чистую воду,
я не имею в виду сказать свою жизнь за водосток

хор

Но я все еще Dat Мальчик подорожник
На меня будь Пикин Вэнь Дей, дай маме радость
Многие люди считают меня бесполезным мальчиком
Но слава Богу, сегодня я очень большой мальчик
Я очень большой мальчик,
Я очень богатый мальчик
Эх, Боже мой, ты не поднимай меня высоко ооооооооооооо

ehhhhhhhhhhhhhh

Стих 2

От никого,
Боже, ты делаешь меня кем-то
Боже мой, я так счастлив
*** для меня****
Я в долгу
Че Иегова просто благослови меня
Каждое тело просто черт
Потому что я не знаю, почему люди слишком ревнивы
модукпе ****
ты не можешь остановить нас
Я иду с именем Иисуса
Сейчас продаю я продаю подорожник
Каждую субботу
Я и моя мама, мы продаем подорожник, оооооооо
моя мама подорожник

Повторите Припев

Слава богу скажи
Много, много людей, которые хотят, чтобы я упал
Каждый день и ночь, когда я вижу, как я падаю
Но Иегова Ниси не делает меня высоким
Все пальцы не равны
Люди дем планируют увидеть, как я упаду
Каждый раз, когда они хотят заставить меня пойти под
(Чай) Иегова не делает меня должным
Я иду, просто сделай, я __ **

______ Dem noh как кто-то, кто будет расти
Если дем вижу, скажи, что ты делаешь меня
Дем иди хочу сделать тебя медленным
Оооо, ты не можешь остановить меня, а?
Иегова Дей на моей стороне
ты не можешь остановить меня, эхххххх
Иегова, рядом со мной, эхххх
(Все просто говорят аааа)

Продавец подорожника, (продавец)
Дем знает меня хорошо
Эх все я продавец подорожника
Молодость *** все, дем, знай меня хорошо
Твоя мама дем знает меня привет
Твой папа дем знает меня
Мама и папа дем знают меня хорошо
Wella Wella, дем знаю меня Wella
Видишь, я все еще продавец подорожника
э, я продаю, дем, знай меня
эхх все, я продавец подорожника

Молодость *** все, дем, знай меня хорошо
Твоя мама дем знает меня привет
Твой папа дем знает меня
Мама и папа дем знают меня хорошо
Wella Wella, дем знаю меня Wella
Видишь, я все еще продавец подорожника
э, я продаю, дем, знай меня
эхх все, я продавец подорожника

Повторять припев до исчезновения

Ой, Айиба эххи
Спасибо за
Эхх, моя мама эхххххх
Я помню, я продал подорожник, оооо
Теперь моя история не меняется
Дем хочу, чтобы я вернулся снова оооо
Ложь, ложь, ложь, ложь, я не пойду падать ооооо

{Voice} Поверьте в себя всех

Смотрите также:

Все тексты Timaya >>>