Текст песни Wande Coal - Come My Way

  • Исполнитель: Wande Coal
  • Название песни: Come My Way
  • Дата добавления: 11.12.2023 | 13:38:28
  • Просмотров: 13
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Helalo wana keledosa
Fundemekaba
Won lobi
Wande Coal ah
Beeni debo
My name is Iskaba
Won ni fe lo
(Voice sampling)
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
Cause I know wetin I go do when the money come my way
When when no shingbain
When the money no dey omo no shingbain
When when no shingbain
Mo sise mi o sun no shingbain
When when no shingbain
When the money no dey no shingbain
When when no shingbain
I dey double hustle
I know dem no want make the money to come my way
If dem know dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
Cause I know wetin I go do when the money come my way
Iya godogbo
Ko godogbo
Mushin ajina
Mushin mo ti jina
Mm iya godogbo
Eh olowo
Mm mo ti d'olowo
Eh mo ti d'olowo
Na him lift me up
E no give me up
Na him send this money my way
E no give me up (Olowo)
I go find my way (I go find my way)
Any day I go find my way
Na God bless me my way
Na Him send this money my way (Iskaba)
Fashionista (Iskaba)
Man a pull up Iniesta (Iskaba)
Fiesta fiesta (Iskaba)
When I pull up a fiesta
Ayy fashionista
Man a pull up Iniesta
Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta (Iskaba)
There's a melody
In our heart
In our heart
There's a melody
There's a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Me girl will win my heart
You know we get level
We will we will win my heart
Mm will win my heart
Mm you will win my heart
Will win my heart
I know dem no want make the money to come my way
If dem know dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way

Перевод песни

Хелало вана келедоса
Фундемекаба
Выиграл лоби
Ванде Уголь, ах
Бини дебо
Меня зовут Искаба
Выиграл ни фе ло
(Выборка голоса)
Я знаю, что они не хотят зарабатывать деньги, чтобы прийти ко мне
Если они знают, они не идут, пусть деньги придут ко мне
Поэтому я молюсь, чтобы они не услышали, когда деньги придут ко мне.
Потому что я знаю, что я сделаю, когда деньги придут ко мне
Когда, когда нет шинбейна
Когда денег нет дей омо, нет шинбейн
Когда, когда нет шинбейна
Mo sise mi o sun no shingbain
Когда, когда нет шинбейна
Когда денег нет, нет шинбейна
Когда, когда нет шинбейна
Я делаю двойную суету
Я знаю, что они не хотят зарабатывать деньги, чтобы прийти ко мне
Если они знают, что они не идут, пусть деньги придут ко мне
Поэтому я молюсь, чтобы они не услышали, когда деньги придут ко мне.
Потому что я знаю, что я сделаю, когда деньги придут ко мне
ия годогбо
Ко годогбо
Мушин Аджина
Мушин мо ти джина
Мм ия годогбо
Эх олово
Мм мо ти д'олово
Эх, ты д'олово
На, он поднимет меня
Нет, не бросай меня
На, он отправит эти деньги мне
Нет, не бросай меня (Олово)
Я ищу свой путь (я ищу свой путь)
В любой день я иду искать свой путь
На, Боже, благослови меня на моем пути
На, Он, отправь мне эти деньги (Искаба)
Модница (Искаба)
Мужчина подтягивает Иньесту (Искабу)
Фиеста фиеста (Искаба)
Когда я устрою фиесту
Айй модница
Мужик, подтяни Иньесту.
Фиеста фиеста
Когда я устраиваю фиесту (Искаба)
Есть мелодия
В нашем сердце
В нашем сердце
Есть мелодия
Есть мелодия
Мелодия в нашем сердце
Мелодия в моем сердце
Моя девочка покорит мое сердце
Ты знаешь, мы получаем уровень
Мы завоюем мое сердце
Мм завоюет мое сердце
Мм, ты покоришь мое сердце
Завоюю мое сердце
Я знаю, что они не хотят зарабатывать деньги, чтобы прийти ко мне
Если они знают, что они не идут, пусть деньги придут ко мне
Поэтому я молюсь, чтобы они не услышали, когда деньги придут ко мне.
Потому что я понимаю, что хочу использовать деньги, они приходят ко мне

Смотрите также:

Все тексты Wande Coal >>>