Текст песни Fela Kuti - Power Show

  • Исполнитель: Fela Kuti
  • Название песни: Power Show
  • Дата добавления: 30.11.2020 | 22:10:15
  • Просмотров: 176
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

POWER SHOW

I open my eye I see for my land
*(CHORUS) NA WRONG SHOW O
Everywhere you dey
Everywhere you go
Everybody want do power show
*(CHORUS) NA WRONG SHOW O
You reach boarder immigration
officer dey immigration

Him go bluff you
*(CHORUS) YES – [AFTER EACH LINE]
Waste your time
Change him pen him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den him/dem pull dem chair

Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start
Dem Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty kobo
Na that time dem go start them

Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab* (tease/bother)
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh** **(ass)
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, you go suffer for nothing
Nonentity, you go suffer
for nothing
Na that time dem go start dem

Power Show
Na wrong show O
Power Show na wrong thing
*(CHORUS) YES

Na sad thing
Na sad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O

Перевод песни

СИЛОВОЕ ШОУ

Я открываю глаза, я вижу свою землю
* (ПРИПЕВ) NA WRONG SHOW O
Везде ты
Куда бы ты ни пошел
Все хотят сделать шоу мощности
* (ПРИПЕВ) NA WRONG SHOW O
Вы достигнете пограничной иммиграции
офицер иммиграционной службы

Он обманывает тебя
* (ПРИПЕВ) ДА - [ПОСЛЕ КАЖДОЙ СТРОКИ]
Тратить твое время
Измените ему штаны
Некоторые они расчесывают волосы
Ден аккуратный стол дем
Ден его / дем тянуть дем стул

Перед ним пойди, скажи, что ты там
Если вы не говорите быстро
Он пошел на дерьмо
Его дерьмо вернуться
И ты разговариваешь со мной
Тогда ты удивляешься, когда он
Хижина для тебя
Он сказал, что ты не пойдешь крест
Ты не пойдешь сегодня крестиком
На то время они начнутся
Dem Power Show O O
На неправильное шоу
Иди в почтовое отделение на то же самое
Дем блефовать
Тратить твое время
Беги вверх
А потом сбежать
Дем иди утомляй твое тело
А потом утомляй свой ум
И они утомляют весь твой разум
Дем, иди, скажи без изменений на пятьдесят кобо
На то время они начнут их

Power Show O O
Na неправильно показать O
Владелец автомобиля Сеф его иди возьми
его машина толкнет его машина толкнет рабочий
Вниз по дороге
Затем он начинает дразнить (дразнить / беспокоить)
Глупый рабочий
Ничтожество, ему нет денег
Посмотри ему сандалии
Смотри ему, брюки, и не рви за янш ** ** (задницу)
Посмотри на него синглет и грязная отделка
Посмотри ему тело и без ванны этим утром
Посмотри ему в карман и не суши
Вы страдаете напрасно
Вы страдаете напрасно
Ты меня не знаешь, ша?
Я генерал армии I
Я офицер полицейского участка
Я буду секретарем в правительстве
Ты глупый рабочий, ты ни за что не страдаешь
Ничтожество, ты иди страдай
зря
На то время они начнут их

Power Show
Na неправильно показать O
Power Show на неправильную вещь
* (ПРИПЕВ) ДА

На грустную вещь
На грустную вещь
Na неправильно показать O
Power na, чтобы помочь вашей земле
На, чтобы помочь своим товарищам
Na неправильно показать O

Смотрите также:

Все тексты Fela Kuti >>>