Текст песни HarrySong Ft Kcee, Olamide, Iyanya, Irezi - Reggae Blues

  • Просмотров: 109
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

HarrySong – Reggae Blues Lyrics ft.Olamide, Kcee, Iyanya & Orezi
[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Ibiro pop champagne oh ah ah
DOWNLOAD AUDIO
[Verse 1: Olamide]
Bobo see baddo wey dem dey bu
Dey bu, dey bu
He dey tell Amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Eh dey gimme wings like Redi bull
The bull, the bull
Baby anything you want make I do
I do, I do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh
If your body touch omoge she go get belle
Jesu…
[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
NaijaLyricszone.com
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Ibiro pop champagne oh ah ah
[Verse 2: Kcee]
Ladies call me talk and do
I talk, I do
Cos I no dey for Cock and bull
The bull, the bull
Dance for reggae, Dance my blues
The blues, the blues
Na turn by turn life dey do
Dey do, dey do
Oya my madam,
Dance for me my Madam
I like how you gbalam
I will spend you many dollar eh
Oya my madam, dance for me my madam
I like how you gbalam
I spend you my dollar eh
[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Ibiro pop champagne oh ah ah
[Verse 3: Iyanya]
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In mood, in mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you Dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me I go take am
Take am
I like the way you dey shake am
shake am
call me daddy, I go call you mummy ooh
I like the way you dey take am
Take am
Na only you wey no dey fake am
Fake am
I call you Mummy
Just call me Daddy oh, Daddy
Because…
[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
N aija Lyrics zone dot com
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Ibiro pop champagne oh ah ah
[Verse 4: Orezi]
No go think am na dollar we spend no be cefa
Ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer
Eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your Baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you’re feeling the nigga oh
Nigga oh
And na my money, you feeling the nikka oh
Nikka oh, Nikka Tinini Tanana nita
Sapala biko ntaa
[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Ibiro pop champagne oh ah ah

Перевод песни

Harrysong - Geggae Blues Lies Lyrics Ft.olamide, KCEE, Iyanya & Orezi
[Припев: Гарри песни]
После Reggae играют в блюз
Блюз блюз
Заставить вас делать, как я
Я делаю, я делаю
Наслаждайтесь, Baby Boo
BAE BOO, BAE BOO
Даже твое буду получить бу
Бу, бу
Поделитесь гала, поделись выпивкой
Выпивка, выпивка
Все хотят канавку
Они роща, они паз
Насколько E-Money Dey Pay
Dey Pay, Dey Pay
Ибиро поп шампанское ой ах ах
Скачать аудио
[Стих 1: Оламид]
Бобо смотрит Баддо Васи Дем Дэй Бу
Dey bu, dey bu
Он деи рассказывает амокачи быка
Бык, бык
Смотри деньги на пол, как бассейн
Бассейн, бассейн
Eh dey дарим крылья, как redi bull
Бык, бык
Ребенок все, что вы хотите сделать, я делаю
Я делаю, я делаю
Я не будь тигром обратно в мой бык
Мой бык, мой бык
Ойа сейчас, наш мастер ой
E dey gbadun О
Если ваше тело касается Omoge, она иди, получит красавицу
ИЗУ ...
[Припев: Гарри песни]
После Reggae играют в блюз
Блюз блюз
Заставить вас делать, как я
Я делаю, я делаю
Наслаждайтесь, Baby Boo
BAE BOO, BAE BOO
Даже твое буду получить бу
Бу, бу
Поделитесь гала, поделись выпивкой
Выпивка, выпивка
Naijalyricszone.com.
Все хотят канавку
Они роща, они паз
Насколько E-Money Dey Pay
Dey Pay, Dey Pay
Ибиро поп шампанское ой ах ах
[Стих 2: KCEE]
Дамы называют меня говорить и делаем
Я говорю, я делаю
Потому что я не деи для члена и быка
Бык, бык
Танцуй для Reggae, танцевать мою блюз
Блюз, блюз
Н.А. Поворот, повернув жизнь Dey Do
Dey do, dey do
Ойя моя мадам,
Танцуй для меня мой мадам
Мне нравится, как ты габалам
Я потрачу тебе много доллара, а
Ой, мой мадам, танцуй для меня, мой мадам
Мне нравится, как ты габалам
Я трачу тебе свой доллар, а
[Припев: Гарри песни]
После Reggae играют в блюз
Блюз блюз
Заставить вас делать, как я
Я делаю, я делаю
Наслаждайтесь, Baby Boo
BAE BOO, BAE BOO
Даже твое буду получить бу
Бу, бу
Поделитесь гала, поделись выпивкой
Выпивка, выпивка
Все хотят канавку
Они роща, они паз
Насколько E-Money Dey Pay
Dey Pay, Dey Pay
Ибиро поп шампанское ой ах ах
[Стих 3: Иянья]
Детка сказать, что я больше хорошего
Его хорошее, его добро
На меня, я поставил в настроении о
В настроении, в настроении
Ребенок приходит на мое место ой
Мое место, мое место
Заставить вас танцевать регги, танцевать блюз
Блюз, блюз
Если вы дадите мне, я иду, возьми
Воспользоваться
Мне нравится, как ты встряхиваешь
встряхнуть
Позвони мне папу, я иду позвоню тебе Мама Ооо
Мне нравится, как ты занимаешься
Воспользоваться
Н.А. Только ты Вайи, без подделки
Фальшивый утра
Я называю тебя мумией
Просто позвони мне, папа, о, папа
Так как…
[Припев: Гарри песни]
После Reggae играют в блюз
Блюз блюз
Заставить вас делать, как я
Я делаю, я делаю
Наслаждайтесь, Baby Boo
BAE BOO, BAE BOO
Даже твое буду получить бу
Бу, бу
Поделитесь гала, поделись выпивкой
N aija текст песни зоны dot com
Выпивка, выпивка
Все хотят канавку
Они роща, они паз
Насколько E-Money Dey Pay
Dey Pay, Dey Pay
Ибиро поп шампанское ой ах ах
[Стих 4: OREZI]
Не пойду думаю, что я доллар, мы проводим не быть Cefa
Ах ах
Наслаждаюсь я, потому что я не пришел эту жизнь, чтобы страдать
Эх эх.
Enugu Girls Dem нравится делать
Делать, делать
Пока вы получаете деньги, чтобы повысить
Повысить, чтобы повысить
Ребенок твой бака большой, как инструмент
Как инструмент, как инструментарий
Следуй за мной Приходите и заплатите свои взносы
Ваши взносы, ваши взносы
Я знаю, что ты чувствуешь ниггер
Ниггер Ой
И на мои деньги, ты чувствуешь себя никкой ой
Никка О, Nikka Tinini Tanana Nita
Сапала Бико НТАА
[Припев: Гарри песни]
После Reggae играют в блюз
Блюз блюз
Заставить вас делать, как я
Я делаю, я делаю
Наслаждайтесь, Baby Boo
BAE BOO, BAE BOO
Даже твое буду получить бу
Бу, бу
Поделитесь гала, поделись выпивкой
Выпивка, выпивка
Все хотят канавку
Они роща, они паз
Насколько E-Money Dey Pay
Dey Pay, Dey Pay
Ибиро поп шампанское ой ах ах

Все тексты HarrySong Ft Kcee, Olamide, Iyanya, Irezi >>>