Текст песни Majeeed - Stop Nonsense

  • Исполнитель: Majeeed
  • Название песни: Stop Nonsense
  • Дата добавления: 29.04.2024 | 05:28:48
  • Просмотров: 6
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Na money dey stop nonsense eeyaaahh
Majeeedy baby you wan yang Gbedu

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

Set awon top boys gawu o, gawu o, gawu o

So if you get the money spend the money gan
Jaiye ori e lo top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body 24
7 no dulling aiye ka ye

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense when you taste money
You go know say money too sweet

Перевод песни

На деньги Дей Дей прекратить чепуху, иейаахх
Маджиди, детка ты, ты, ян, гбеда

Я готов к удовольствию
Омо меня, я не люблю страдать, о
Если я просто получу маленький бар, о
На заказывать то, что когда -либо
На деньги - это мой единственный друг
Омо, я не получаю любовника, о
Если я просто получу маленький бар, о
На заказывать то, что когда -либо

Скажи мне, что остановись, остановишь ерунти
На деньги остановить чепуху
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги остановить чепуху
Скажи мне, что остановись, остановишь ерунти
На деньги остановить чепуху
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги остановить чепуху

Set Awon Top Boys Gawu O, Gawu O, Gawu O

Так что, если вы получите деньги, потратите деньги, GaN
Jaiye ori e lo top boy no dey dull
Люди Вей получают эти деньги
Боильный Дей для своего тела 24
7 Нет прикова

Я готов к удовольствию
Омо меня, я не люблю страдать, о
Если я просто получу маленький бар, о
На заказывать то, что когда -либо
На деньги - это мой единственный друг
Омо, я не получаю любовника, о
Если я просто получу маленький бар, о
На заказывать то, что когда -либо

Скажи мне, что остановись, остановишь ерунти
На деньги остановить чепуху
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги остановить чушь только деньги, о, о
Омо только деньги
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
N money money, остановите чепуху, когда вы пробуете деньги
Ты знаешь, скажи деньги слишком мило

Смотрите также:

Все тексты Majeeed >>>