Текст песни Majeeed - Time

  • Исполнитель: Majeeed
  • Название песни: Time
  • Дата добавления: 19.11.2023 | 06:22:17
  • Просмотров: 17
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

My son don't ever forget that time wait's
For no man oh
Make use of every time you spend on earth
Don't forget the saying that time na money

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case

You say you like kele with a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo with your 5k
You no get money, you dey post giveaway
Oh, my God

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say wait's for nobody
That same time na time wey no get time

Give me five minutes, I'll be on my way
Aunty Kilode an so so man place
You say you no won soji, say you get craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night namorning with you estate
Na so so corner corner follow one way
But I see you when you off
Light for that Toyota Corolla
Oh, Aunty wetin dey sup, oh?

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say wait's for nobody
That same time na time wey no get time

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case

Перевод песни

Мой сын никогда не забывает, что время ждет
Никто не
Используйте каждый раз, когда вы тратите на землю
Не забудьте о том, что время на деньги на деньги

Они находят деньги, ты найдешь детка
На единственное, что мы сходим
Падди лучше, соджи, положи голову прямо
Сделайте E no Go, если бы я знал, что

Вы говорите, что любите Келе с прекрасной талией
Kele Wey Go Dail Aduyer File Case
Вы формируете бобо со своим 5K
Вы не получаете деньги, вы Dey Post раздача раздачи
Боже мой

Время, когда они говорят, не ждите никого
Время, которое они говорят, действительно деньги
(Асико ни Коко Коко)
Время, по их словам
В то же время, когда время не получите время

Дай мне пять минут, я буду в пути
Тетя килод
Ты говоришь, что не выиграл Соджи, скажем, ты увлекся
Мы никогда не начинаем говорить, что вы нахмурились
Ваша ночная намотка с вами поместье
На, так что угол, угол, следуй в одну сторону
Но я вижу тебя, когда ты уйдешь
Свет для этой Toyota corolla
О, тетя Веттин Дей Суп, О,?

Время, когда они говорят, не ждите никого
Время, которое они говорят, действительно деньги
(Асико ни Коко Коко)
Время, по их словам
В то же время, когда время не получите время

Они находят деньги, ты найдешь детка
На единственное, что мы сходим
Падди лучше, соджи, положи голову прямо
Сделайте E no Go, если бы я знал, что

Смотрите также:

Все тексты Majeeed >>>